Official Video: Davido – Skelewu Leave a comment


The video don finally dey ready o! Davido hit banger ‘Skelewu’ Official Video wey na UK based director Moe Musa naim shoot and direct the video. HKN Music dey Present the video to Davido Global Monster Hit “Skelewu” Song, wey na HKN producer Shizzi naim produce am. Make una Enjoy am!

Contact us: http://pyeworld.blogspot.com/p/contact-us.html


3 Comments

Previous Post Next Post