Chai! Bad Market For Wizkid As Him Perform To Empty Chairs For Him Abuja Invasion Concert

0 Admin

If the talk wey people dey do aproko and dey do tatafo about for Twitter last night na true, then na im be say Wizkid Live Abuja Invasion show wey happen yesterday don enter one chance be that. The thing shock craze komot from the people wey go there as the place just empty anyhow, because of the lowkey publicity wey dem hype the concert wey Wizkid be the headliner with guest appearance from him label mates Skales, Niyola, Shaydee.
Dem suppose to start the show around 5pm but aproko wey we hear na say, around 9:30pm (Nigerian time) the place dey empty with few people and dey dry like old mama breast.
Make una see pictures wey we hustle get for una of the show….

Contact Us: http://pyeworld.blogspot.com/p/contact-us.html

Post a Comment

0 Comments
* Click Post A Comment, Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin. To provide exclusive News and Special Report, we have a small request to ask you. We want you to be part of our journalistic endeavour by contributing a token to us. Your donation will further promote a robust, free, and independent media, Send Directly to Our CEO Account- FIRST BANK ACCOUNT 3018643623 ESAN OLUWAPELUMI OLAYEMI.

About Us

Spye TV is a Nigerian New media station broadcast by Spye Communications Ltd, based in Abuja. It reports on local and national news, security, politics, metro, business, entertainment, sports, opinions and produces special News documentaries.